PPRuNe Forums - View Single Post - The Nigerian One
View Single Post
Old 17th Mar 2006, 16:34
  #17 (permalink)  
Oyindo
 
Join Date: Apr 2005
Location: london
Posts: 119
Likes: 0
Received 0 Likes on 0 Posts
Haba LJT/Oba,
Na wha oh for una all. Please make una show some maturity on dis forum, we dey betta dan all dat. I know sai the tings weh dey happen down under for SA no to good for de dudu. You go gree sai dey country don go far if you compare am to our country. E go take a while for the dudu in SA to get the same kind of liver wey we get for Naiga and confront dem as equal partners, den den go see OBA.
Oyinbo for there no sabi talk, make dem just de look dem, and move forward. It will take time make oyinbo to gree say efry body equal, maybe neva.
If dem go the Zimbabwe way dey don all finish. God forbid
Take am easy
Oyindo is offline