PPRuNe Forums - View Single Post - Situation In Lagos
View Single Post
Old 20th Jan 2008, 04:40
  #37 (permalink)  
NDB17
 
Join Date: Apr 2001
Location: Under the shadow
Posts: 115
Likes: 0
Received 0 Likes on 0 Posts
Guys, why una dey argue with dis mumus! una no know sey for our kontri na de mumus dey rule us, for dia side na de correct ones dey rule dem. so make una sabi sey de ones wey dey here na de real mumus. if una sidon here dey follow dem kwatar, e go bi like sey una head no correct as dem bi.
NDB17 is offline